Facebook twitter instagram
Album Biography Movies Mixtape Lyrics Ep Instrumental Comedy

Upload Your Song For Free

JOIN OUR WHATSAPP TV

TOP NIGERIAN ARTISTES

RichPrince Ft. AYtee & Barry Jhay
RichPrince Ft. AYtee & Barry Jhay
Akoredele
K Bullet ft. Mr Aytee
K Bullet ft. Mr Aytee
Soro Soke Werey

[Lyrics]Davido – Fem
By on May 10th, 2021. Lyrics
0

Song Of The Week

LV Song Of The Week

Here is the official Davido – ‘Fem‘ lyrics so you can sing along.

[Intro]

Dapche killin this one

[Verse 1]

E be like you don dey talk too much

Small talk you don dey talk too much

Fem



Baddest

Oboy you don dey do too much

Small talk you don dey talk too much

Fem



I be baddest

Person wa dey find the beating

Omo nor dey do biz biz

Just call me

You won know 30BG

You go know 30BG

When you see 30BG

You wa dey find the beating

Odogwu say he like to party

Just call me

You won know 30BG

You go know 30BG

When you see 30BG



[Pre-Chorus]

Make una tell am to call me (x2)

ah ah ah ah ah (x2)

[Chorus]
Why them come dey para para
Para para for me
Why everybody don dey para para
Para para for me

Na why 30BG we go para para
Para dem go para for you

[Verse 2]
Before the matter get serious
Before the whole matter get dangerous
You need to make sure you don’t say too much
Cause if you say too much
I fit to run up on you
I get fans when dey para gon
My own G pass G-Wagon
My nigga
I send trace no Twitter stuff
I get men I nor dey gather boys

[Verse 3]
I dey live my life
Man dey turn am to shoe turn size
When e be say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind
Give them mind
Give my life
Man dey turn am to shoe turn size
When e be say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind
Give them mind

[Pre-Chorus]
Ah ah ah ah ah (x2)
Make una tell am to call me
Ah ah ah ah ah (x2)

[Chorus]
Why them come dey para para
Para para for me
Why everybody don dey para para
Para para for me

[Outro]
Para para para
For me
Dapche killin dis one

Promote Your Song & Video with Us Now At Affordable price contact us now 08102124523

Join Our Whatsapp Tv

LV Song Of The Week

About Author
BeatZ-MastA - AYTEE

I Dont have much to say about myself but an Artiste, Blogger, Music producer, and also an entrepreneurial. || 08102124523

RECOMMENDED SONGS
No Comments Yet Drop Comment

Leave a Reply

NOTE:- Your comment will appear after it has been approved by an admin.

00:00
00:00
WP2Social Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
%d bloggers like this: